As e take happen inside house representatives , tori people don gather say dem dey investigate 10 million dollar wey dem collect from bill and melinda gates foundation for the passing of the infectious bill. source 2022-05-22